Victony – Anita Lyrics

Anita Lyrics By Victony

Anita Lyrics
Anita Lyrics
  • Artist Victony
  • Title Anita
  • Album Stubborn

Eh
Girl, for your information
I no fit mercy for any person wey go try mess o
With my mercy o
Yeah, yeah, oh
Hai
No be Instagram challenge o
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and Mercy o
Seriously ooo
Seriously ooo
E dey touch me ooo
E dey touch me ooo
Hm-ahh
Mmm-wehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Ehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Ehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Ehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Hai
Girl, your booty get mind on hin own
Bum-bum wey dey eye my pocket
Dey do me like Angéli' 'Jo
Wetin me I dey find na sure bet
And I go still kolobi my own
Girl, you know say my money na longest
Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
Excellent baby o
Fẹ-fẹ-nẹ, baby o
Fẹ-fẹ-nẹ-mẹ
Ihe m na-chọ
Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
Seriously, oh, seriously
Oh oh yeah oh
Mmm-wehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Ehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Ehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo
Ehh
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake ooo

READ ALSO  Victony – Risk Lyrics

Leave A Comment