All For You Lyrics By Joeboy

(Yeah-yeah-yeah-yeah)
She wan break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want, she no want nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want, she no want nobody
I don't feel like I deserve your love o, baby
E no dey be like sey I deserve your love o, mama
I know dey feel like say I deserve your love o, baby
It don't feel like I deserve your love o, mama
'Cause I'm all for you
Make you no fear gentle brother
Elele
Girl I'm all for you
Make you no fear ko se normal
I can be that somebody, somebody
If you need e somebody
Baby you can call on me
I can be your company, yeah
Somebody, somebody
If you need e somebody
I can be your company
Baby you can call on me, yeah
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want she no want nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want she no want nobody (Yeah-yeah-yeah-yeah)
I don't feel like I deserve your love o, baby
E no dey be like sey I deserve your love o, mama
I know dey feel like say I deserve your love o, baby
It don't feel like I deserve your love o, mama
'Cause I'm all for you
Make you no fear gentle brother
Elele
Girl I'm all for you
Make you no fear ko se normal
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want, she no want nobody
Joeboy pon deck!