CKay & Bella Shmurda – nothing spoil Lyrics

nothing spoil Lyrics By CKay

nothing spoil Lyrics
nothing spoil Lyrics
  • Artist CKay
  • Featured Bella Shmurda
  • Title nothing spoil
  • Album CKay The Second – EP

Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa
But I get
Coconut for my head (For my head)
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi, ori mi
Suffer suffer for world (Amen)
Enjoy for heaven
(Amen)
You suffer to make this money but you can't take it with you
So I spend that shit
Designer I wear that shit
But I'm not looking for wetin e no loss
E no loss, oh bebe
Everybody dies but not everybody lives, oh bebe
If I could do it all again I'd do it laka dis
Zero love inside the jungle
Na why problem no go finish
Wahala no go ever finish
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa
But I get
Coconut for my head (For my head)
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi, ori mi
This life do me like no other
This life do me like gbana
Many people don come, many don go
Wetin I dey feel dey for my mind
Ọmọ pass the dutchie to the left handside now
(Ayaya)
Make I ease my stress now
(Ayaya)
You know sey no time now
(Ayaya)
Omotena tell me Bella "No go do Yahoo"
Caricature telling me I too cacu
(Ayaya)
I'm losing my cool
Ọmọ which one I go do?
(This life)
Many mistake I don make
(This life)
Na the risk I dey take
(One life)
For the time I go wait
(One chance)
Dem no fit to relate
Ṣayo take my pain
Cana take my shame away
This life wey we dey
Plenty yawa, plenty yawa
But I get
Coconut for my head (For my head)
Nobody live forever
Nobody go live forever
Nothing spoil
Ma jaye ori mi, ori mi
I'm feeling good tonight
I thank God for life
Nothing spoil
Ma jaye ori mi, ori mi

READ ALSO  Curren$y, Wiz Khalifa & Harry Fraud – Smoke N' Pray Lyrics

Leave A Comment