HALLELUJAH Lyrics By CKay

Tune in to the king and sounds of blues
I just wanna make love and money
Walahi, suffer-suffer life is not for me
See, me, I come from nothing
See, me, I come from trenches
Nothing dey my aza for 14 days
And nobody feel my pain uh-huh
I will never be the same uh-huh
I was a different case uh-huh
When dem look my side dem dey say ah-ah
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show, my shoe shine, my shoe shine, my shoe shine
Hallelujah
I'm getting mula
Inside cooler
Cooler eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owó wọlé
I been on the road all day, I'm chasing mula
Fire dey my mouth like Azula
Turn a magic beat into suya (Tune in to the king of sound and blues), ya
I been hot for like four years
And they wonder if I'm done yet
People be like rice for my concert
Welcome, welcome the new converts
In a whip, wey dey convert, ah-ah-ah
Buju say he wan race me
Tell am, "we go do am unfailingly"
CKay bought a AMG
So its three bad boys with V8 engines
You no go be si me
You want to lose? Bet against me
We flexing
Uh-uh, 'til the end of me
Hallelujah
I'm getting mula
Inside cooler
Cooler, eating suya
Hallelujah
Living vida loca
Owó wọlé
Uh-uh, cooler
Ohhh, ohhh
Owó wọlé