TABLES TURN Lyrics By Oxlade

Small boy from the ghetto wey dey try make some money
Young boy, wey dem talk say e no go lead to nothing
Small boy for the hood wey dey talk say him brain no correct
But as you see, the boy dey grow
Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad
Them for no try talk am like that
Them for no try bring am down
But wetin dem forget be say
Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o
Omo boy no reason 'cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, oh, doing good
'Cause good nahin be koko
Doing good
Biko just do good
Oh, do good
Good na the koko, doing good
Do you believe in karma?
Aye akamara, aye toto
Do you believe in karma?
I remember then, when I no get anything, but I get talent
Yes, I get talent
Shey you remember then
When boy no chop no money shey lon fi mi gba le
Now they need my talent, ohh ahh
Kekere latin mo oba o
Olorun ni mola o
Awon to so pe aoni de be
Se ni olayiwola
People talk and laugh when you can't do
But when God blesses you, they forget o
Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o
Omo boy no reason 'cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, oh, doing good
'Cause good nahin be koko
Doing good
Biko just do good
Oh, do good
Good na the koko, doing good