Go Crazy (Mixed) Lyrics By Blaqbonez

Where the money? I go locate it
Dem be hating like Road Safety, Abena
Certified, I dey go steady
Ten ladies, three manchi, we balling
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating, see the cash that we violating
Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around, the hypocrisy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, I no be JJC
Yeah, shit is getting too easy
Dem want no tension, I'm raising their B.P
Water on my neck and it's making them sea sick
Dem want a Pep talk, make dem go play for Man City
Radio censor, Abuchi say make I clean it
New flows, I no dey repeat
If it ain't broken, don't fix it, shout-out to CC
This is a banger, not R&B
Some of them call me oversabi
Evergreen like RMD, shh, ma fẹjọ pa mi
Hmm, Hosanna, Hosanna, wey you go do this body?
You got it from your mama? Ah, ah, hmm
Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around, the hypocrisy
All my haters don dey love my thing, Abena