Bunda (Mixed) Lyrics By Olamide

Come, let's take a flight
Wherever you wanna go, baby
Are you looking for a sign? (Sign)
Shey na Dollar signs or Pounds or Cedis
I no go waste your time
I just want a good time, baby
Borikiri waterside (Slide, slide)
So you know I like the water play
My African lady
Here we go
Your bunda loco
Your body so ele, electronic
Ele (Uh), electronic kolo
She wanti molowo
Her body so ele, electronic (One)
Ele electronic (Two), kolo
Belle full she no dey belle full
Belle full, belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full, belle full
Belle full she no dey belle full
Belle full, belle full
Belle full she no dey belle full
Your bunda for my sensima (Woo)
On point, it be decimal (Yeah)
Other girls, no get stamina
Make dem come for your seminar
Dina booty criminal (Uh)
Wey fi fit in my Benzima
Shakira! Oya zamina (Sheesh)
Hips don't lie, Amino
Omoge, back it up (Uh, back it up)
Pick it up (Uh, pick it up)
Bumbum swole like speedy bump
O funmi ni heek up, ni heek up
For your fountain, I no need a cup
Born killer-killer (Eh-eh)
Higher killer (Eh-eh)
Serial killer (Eh)
Original (Eh)
International (Eh)
Steven Seagal (Eh)
Army robber (Eh)
Pongila gila (Eh)
Your bunda loco
Your body so ele, electronic
Ele, electronic kolo
She wanti molowo
Her body so ele, electronic
Ele electronic, kolo