SPINALL – Calm Down (feat. Mr Eazi) Lyrics

Calm Down Lyrics By SPINALL

Calm Down Lyrics

  • Artist SPINALL
  • Featured Mr Eazi
  • Title Calm Down
  • Album Dreams

Zagga dat, it’s your boy Eazi
Spinall, gimme the beat
DJ Spinall again oh
Top boy
DJ Spinall
Eazi
Which kyn dance you want to dance oh
Wey dem never see before?
Which kyn yansh you want to shake o
Wey dem never see before?
Whick kyn car you want to drive oh
Wey dem never drive before?
Which kyn house you want to buy oh
Wey dem never buy before?
Ogbeni calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Mo ni ke calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Oya calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Oya calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
(Chill, jeges)
Oya gbe fun won
(Zaga dat)
(Ladies)
Eazi gbe fun won, zagga dat
Which kyn beef you want to get oh
Wey we never chop before?
Which kyn blow you want to blow oh
Wey dem never blow before?
Which kyn song you want to sing oh
Wey dem never sing before?
Which kyn life you want to live oh
Wey dem never live before?
Eh, me I be learner
Mo tun jaiye mi jeje
(Chill, chill)
Abi Spinall, je ka jaiye wa jeje
Aimo asiko lo daamu ede o-o ye
Oro wa lo wo Oluwa lo wa
(One, two, three)
Oya calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
As I enter the zanga oh
They are feeling my song
Dem dey tell me, "They love me oh"
They are feeling the boy
Omo we are not the same o
International flexing
Eh, charle we no dey spend the same oh
Currency dividing ah
Eazi calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Oya calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Calm down, shey jeje
Malo shey gragra, malo shey bi oya
Oya gbe fun won, eh
Fun won ni lamba
Mo ni ke gbe fun won
Ah, fun won ni lamba
Spinall gbe fun won
Ye, fun won ni lamba
Eazi gbe fun won, ah
Fun won ni lamba
Jagaban gbe fun won
Fun won ni lamba
Ambo gbe fun won
Fun won ni ginger
Amosun gbe fun won, gbe fun won
Fun won ni ginger
Dr. Tobi gbe fun won
Ah, oya lamba
Ajibade gbe fun won
Ah, fun won ni ginger (Zagga dat)
Spinall gbe fun won
(We in the building there)
Fun won ni lamba
Eazi gbe fun won (Mr Eazi)
Fun won ni ginger
Mo ni ke gbe fun won (DJ Spinall)
Fun won ni ginger
Which kyn fine you want to fine oh
Wey dem never fine before?
Zagga dat
(The Cap Music)
Jeje laye
Take it easy

READ ALSO  SPINALL – Honest (feat. TSB, Tay Iwar & Tamera) Lyrics

Leave A Comment