Sheye Banks – Fall (feat. Clemzy & L.A.X) Lyrics

Fall Lyrics By Sheye Banks

Fall Lyrics
Fall Lyrics
  • Artist Sheye Banks
  • Featured Clemzy, L.A.X
  • Title Fall
  • Album Fall (feat. Clemzy & L.A.X) – Single

It’s a vibe
Sheye banks
Lax
Bring the heat Clemzy
Here we go
Adanna, I no dey your level, uuh, yeah, yeah
Gimme loving, touching, uuh, yeah, eh
My baby, gimme goosebumps, eh
Loving is richer, healing for you baby
Oh yeah
Mmmm, make I gum body
Mmmm, baby, call somebody oh
Mmmm, make I gum body oh
Mmmm, baby, come gum body oh, yaay
I don fall for you, yaaay
Omo, I don fall for you, yaay
Anything for you, yaaay
Omo, I don fall for you, yurr
My baby, better, better for worse
And can I send you that letter for love
Nobody better, better than us
And our loving be sent from above oh
My baby, where you dey? ehh
As you dey see, I dey search for your love
Omo mi, ja lo le oh
'Cos anything, I want to do for your love, yeah
Mmmm, make I gum body
Mmmm, baby, call somebody oh
Mmmm, make I gum body oh
Mmmm, baby, come gum body oh, yaay
I don fall for you, yaaay
Omo, I don fall for you, yaay
Anything for you, yaaay
Omo, I don fall for you, yurr
She killing, she murder
She got it, she murder
I’m feeling you, she murder
Murder, she roll
She fine o, she murder
She got it, she murder
She be the realest, yeah
Murder, she roll
Mmmm, make I gum body
Mmmm, baby, call somebody oh
Mmmm, make I gum body oh
Mmmm, baby, come gum body oh, yaay
I don fall for you, yaaay
Omo, I don fall for you, yaay
Anything for you, yaaay
Omo, I don fall for you, yurr
Love is a beautiful thing
Omo, I don fall for you, yurra
Ohhh, it's a vibe
It's an international vibe, let's go
It’s LA oh
Sheye Banks

READ ALSO  Sarkodie – Obi Doba (feat. Bisa Kdei) Lyrics

Leave A Comment