L.A.X & Clemzy – Energy (feat. DJ Obi) Lyrics

Energy Lyrics By L.A.X

Energy Lyrics
Energy Lyrics
  • Artist L.A.X
  • Featured Clemzy, DJ Obi
  • Title Energy
  • Album No Bad Vibes

Mo de ti gbe wan sare
Mo de ti gbe wan jaiye
Ge
Mo de ti gbe wan sare everyday ni mo n jaiye
To much energy o
Musician wey dey sing song, sing song, kill them
Wey get MSc o
I never sing song wey no sweet, oh baby
I get melody o
Everyday on the road walahi mo n pawo
I just dey lowkey o
Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagga make they come see money
Afolabi money
Go shawty o, is your birthday o
Come meet me, is on Friday
Top boys wey ball on Friday o
Obiʼs house, on a Monday o
Mo de ti gbe wan sare everyday ni mo n jaiye
To much energy o
Musician wey dey sing song, sing song, kill them
Wey get MSc o
I never sing song wey no sweet, oh baby
I get melody o
Everyday on the road walahi mo n pawo
I just dey lowkey o
Don't tell me shit
I tell my haters, "May dem rest in peace"
'Cause I dey kill the thing
E be like action film
Yeah, they want to follow my lead
I tell them, may them follow my lead o
Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagga make they come see money
Afolabi money
Go shawty, is your birthday o
Come meet me is on Friday o
Top boys wey ball on Friday o
Obi's house, on a Monday o
Mo de ti gbe wan sare everyday ni mo n jaiye
To much energy o
Musician wey dey sing song, sing song, kill them
Wey get MSc o
I never sing song wey no sweet, oh baby
I get melody o
Everyday on the road walahi mo n pawo
I just dey lowkey o
Clemzy wey dey nack the beat
Too much energy o
It's LA o, hmm-hmm-hmm, it's LA
Give them way, it's LA
Gbedu choke o, it's LA o
Itʼs STG

READ ALSO  L.A.X & Davido – PEPE Lyrics

Leave A Comment