L.A.X – Gimmedat Lyrics

Gimmedat Lyrics By L.A.X

Gimmedat Lyrics
Gimmedat Lyrics
  • Artist L.A.X
  • Title Gimmedat
  • Album Gimmedat – Single

legendary beats
eeehh.yeeh
legendary nooni
onana onana nana na
se you set baje
baby girl me I like what i see baje
everything i see me i want baje
i want to take you on ride baby girl baje
eeehh
se me i like you
this no b lie matter, this one na true matter
se me i want you
me i no go lie for you
i no go kiss and tell your mama
bad girl just gimme dat.gimme dat
bad girl come gimme dat.gimme dat
se me i like the style you gimme

READ ALSO  Beyoncé – IRREEMPLAZABLE (COMO LA FLOR) [feat. Selena] Lyrics

Leave A Comment