L.A.X – Ginger (feat. Wizkid) Lyrics

Ginger Lyrics By L.A.X

Ginger Lyrics
Ginger Lyrics
  • Artist L.A.X
  • Featured Wizkid
  • Title Ginger
  • Album Ginger (feat. Wizkid) – Single

Ginger o, ginger
Ginger o, ginger
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Belinda, eh, Belinda

I no go leave Belinda o, eh
I go love Belinda
Take you down to Germany o
Take you down to America o
Buy you anything you want
Give you motor, carry you gb'oso
Fight for you like Jet Li
Give you espari
See this your baka
Baby, I swear, I gats prioritize it
See this your baka
Baby, I gats to personalize it
See this your baka, eh
Baby, can I legalize it?
See this your baka
Baby, I want to personalize it
Ginger o, ginger
Ginger o, ginger
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Belinda, eh, Belinda
Belinda, eh, Belinda
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Ginger o, ginger
Ginger o, ginger
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Belinda, eh, Belinda
Belinda, eh, Belinda
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Ọmọ dey give me Belinda o
The way you fire Belinda o
Baby dey count the ginger o
As you are now, go, go marry for India o
Oya, dey dance kelewa o
My baby, go sangalewa
And I fit to give you my liver o
And I fit to give you my liver gaan
Gbágbè sister Deborah
Wá ré lé mi lálè yi o
Sister Deborah
Wá tẹlẹ mi lálè yi o
Gbágbè Caro
Wá tẹlẹ mi lálè yi o
Sister Deborah
Wá ré lé mi lálè yi o
Ginger o, ginger
Ginger o, ginger
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Belinda, eh, Belinda
Belinda, eh, Belinda
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Ginger o, ginger
Ginger o, ginger
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Belinda, eh, Belinda
Belinda, eh, Belinda
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Tàn ba ri è kilinga wọn má ṣá o, wọn má ṣá
Tàn ba bú è kilinga, wọn fẹ tẹ o, wọn fẹ tẹ
Tàn ba ri è kilinga wọn má ṣá, wọn má ṣá
Tàn ba bú è kilinga, wọn fẹ tẹ o (Wọn fẹ tẹ)
Ginger o, ginger
Ginger o, ginger
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o
Belinda, eh, Belinda
Belinda, eh, Belinda
The way you dance dey make me dey ginger o
The way you roll dey make me dey ginger o

READ ALSO  Lil Durk – What Happened To Virgil (feat. Gunna) Lyrics

Leave A Comment