Spy Shitta – Kolobi (feat. Olamide) Lyrics

Kolobi Lyrics By Spy Shitta

Kolobi Lyrics
Kolobi Lyrics
  • Artist Spy Shitta
  • Featured Olamide
  • Title Kolobi
  • Album Kolobi (feat. Olamide) – Single

Call me showboy, showboy, baby
Omo, e get one kele wey dey blow my mind
Face so fine, her body skin tight
O de mo pe ara mi to wa lona
I no go mind make I carry you go, yeah
Your loving wey dey bakalamisi
You dey high me, girl you taking over me, yeah
I no mind if you wan take all my money, yeah
Kolobi, kolobi
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave
Inna mi life, you be the fire wey dey burn
You ignite my world
Shawty so n gbo mi?
And if dem like, make dem talk
See, later dem go leave story
Mo fe ko je ololufe mi
Baby mi, olo mi, ore mi, ko ma yi lo
Ko ma yi lo
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave oh
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave oh
Make we gum like Diddy and Jlo in 99
Kele wey dey blow my phone like 95
Only you don do me babe, I’m satisfied
If my car flop, I go Uber or taxify
Make I run to you
I wanna be all over you
Oh my baby boo, you got me feeling things I never knew
This feeling brand new and you gat me on the moon
Sometimes I loose my mind when I’m looking at you
Mi o le farawe and I no fit to salaye
If you run away, baby my soul go fly away
Igbolabi things, big jumbo ni maa ma we
Now prim and proper, I be king like alake
Bum shaka, shakalaka, shakalaka
Odo be my spec, makanache kikanafa
Sweet like sugar, yellow like Fanta
Omo dan, o ni roundabout
O tun wa ta, wanna
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave oh
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave oh
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave oh
Kolobi mi oh, baby kolobi
Ayanfe mi oh, baby ayanfe mi oh
If you need me, baby call on me
I’ll be right here, girl I no dey leave

READ ALSO  BNXN – Right Energy Lyrics

Leave A Comment