Loose It Lyrics By Olamide

Lose it, lose it, lose it, baby
Whine your body, don't be lazy
Wine and whiskey no be same thing
Omo shey you go take
If I give you the banana
Girl, your body captivating
Gat my something activated
It don dey bloom and germinating
Everything you do be marinating
Nnkechi waist it dey shake, da-da-da
Na tiny waist but the thing rabata
Sidon pon it make I fall yakata
Omoge mi with d biggy rabata
Nnkechi waist it dey shake, da-da-da
Na tiny waist but the thing rabata
Sidon pon it make I fall yakata
Omoge mi with d biggy rabata
Omoge mi with d biggy rabata
Omoge mi with d biggy rabata
Omoge mi with d biggy rabata
Rabata, rabata, rabata
Omoge mi with d biggy rabata
Omoge mi with d biggy rabata
Omoge mi with d biggy rabata
Rabata, rabata, rabata
Mi love, me wanna give it to ya
And my mulla
Pounds and dollar
Wa ka le halleluya
My body shocolah, sweet like sugar
Su mo, mi baby
No do buga
Give you my soul and body and money
I'm crazy for you, mi no send nobody
Give me permission, make I touch your body
Touch my body, make I touch your body
Lose it, lose it, lose it, baby
Whine your body, don't be lazy
Wine and whiskey no be same thing
Omo shey you go take
If I give you the banana
Girl, your body captivating
Gat my something activated
It don dey blow my germinating
Everything you do be marinating
I say nnkechi waist it dey shake, da-da-da
Na tiny waist but the thing rabata
Sidon pon it make I fall yakata
Omoge mi with d biggy rabata
Nnkechi waist it dey shake, da-da-da
Na tiny waist but the thing rabata
Sidon pon it make I fall yakata
Omoge mi with d biggy rabata
Lose it, lose it, lose it, baby
Whine your body, don't be lazy
Wine and whiskey no be same thing
Omo shey you go take
If I give you the banana
Girl, your body captivating
Gat my something activated
It don dey blow my germinating
Everything you do be marinating
I say nnkechi waist it dey shake, da-da-da
Na tiny waist but the thing rabata
Sidon pon it make I fall yakata
Omoge mi with d biggy rabata