Rudeboy – Double Double (feat. Phyno & Olamide) Lyrics

Double Double Lyrics By Rudeboy

Double Double Lyrics
Double Double Lyrics
  • Artist Rudeboy
  • Featured Phyno, Olamide
  • Title Double Double
  • Album Double Double (feat. Phyno & Olamide) – Single

Eh
Yeah
Onye egwu nu
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire, fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire, fire
Chase them all away
Everything na double double
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account e balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell the police o
Them go see confusion
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire, fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire, fire
Chase them all away
Everything na double double
My ube oyibo
I dey pray yibe
When something go carry you
None
Ka anyị jee tụọ ludo
N'obodo oyibo
Maka m nwee gị one on one
None
None
None
None
Otu o si gaa na mess oh
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire, fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeee!!
Fire, fire
Chase them all away
Everything na double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby, oh
You belong
You over form che che mi o
If you go
Them be tell mo ti roko
If you leave
Them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me tata
I no go tata another laye
If you let me mekwo
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
I no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga ja ja
If you give me love, o
I fit Gucci ati Prada
If I no marry you
Na im be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire, fire
Chase them all away
Any man wey put asunder
Ay, yeah
Fire, fire
Chase them all away
Everything na double double
Nwannem na-eje na-eje na-ejenụ oh
Onye ọma chọtara nwunye ọma
Agabago nụ oh
Uh-uh-uh, uh-uh-uh
Ọ ka anyị si eme
The end!

READ ALSO  Olamide & Russ – Hello Habibi Lyrics

Leave A Comment