T-Classic & Boy Spyce – Doh Lyrics

Doh Lyrics By T-Classic

Doh Lyrics
Doh Lyrics
  • Artist T-Classic
  • Featured Boy Spyce
  • Title Doh
  • Album Doh – Single

Classical boy
Snap me fine cinemato
Sermakaburi
Yasso
Me I want no lies from you my baby boo
Ohema tell me say she want nothing but the truth (Ju)
So many things dey for my mind I want to do to you
If I tell you, girl, you fit to run away
I no want make you run away (Ọlọhun)
E be things, e be things (Yeh)
Wetin be this? (Ohh)
If I no lie, how you won take believe?
Who tell you say (Say)
We no fit do?
Must everything be about relationship
I like what I see (Ohh)
E capture my eyes (Yeh)
Shey we fit have some fun tonight?
Make I tell you wetin dey my mind, baby
Okay, I wan doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I wan doh
I no lie
I won doh, doh, doh
You say make I no lie, I no lie
I wan doh
Your back e dey enter my eye
I wan doh, doh, doh
Lo ba ni tani yẹn? Thermometer
Mo sa speedometer, mo ja
Ki lo de, ki lo de? Baba yẹn to ni gbe kolomental sori
Ba mi wa bata mi
Baba yẹn san lori
But, na you wey dey burst my bololo
I know your p-man na sojo
But, na you wey I wan dey doh, doh, doh
Sisi Ụlọma
Jọwọ baby, do normal
I wan commot your tu t'appelle, your bra and trouser
Ah ahhn ahhn ahn, Ụlọma
Jọwọ baby, do normal
Wan commot your tu t'appelle, your bra and trouser
Okay, I wan doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I wan doh
I no lie
I won doh, doh, doh
You say make I no lie, I no lie
I wan doh
Your back e dey enter my eye
I wan doh, doh, doh

READ ALSO  Justin Bieber – Die For You (feat. Dominic Fike) Lyrics

Leave A Comment