DMW – Aje (feat. Davido, Peruzzi, Yonda & FreshVDM) Lyrics

Aje Lyrics By DMW

Aje Lyrics
Aje Lyrics
  • Artist DMW
  • Featured Davido, Peruzzi, Yonda, FreshVDM
  • Title Aje
  • Album Aje (feat. Davido, Peruzzi, Yonda & FreshVDM) – Single

Hmmm
Peru, Peru
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Am losing control
London girls dem fine but dem no fine pass you
Dem wan do the do, but dem no do pass you
Jamaican girls dem high but dem no high pass you
You make I wan chu banku, go dey hewu de banku
Aje, Aje, Aje, Aje, Aje, Aje
Mananti, mananti, mananti, manantisa
Aje, Aje, Aje, Aje, Aje, Aje
Mananti, mananti, mananti
Baby would you believe if I tell you say you are the one for me
No one can take your place o
Would you believe if I tell you say you are the one for me
No one can take your place o
Ɔdɔ, ewe, ewu, If you no dey
Ɔdɔ, ewe, ewu, If you no dey
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
America girls dem balling, but them no ball pass you
Dem buy Jimmy Choo but you dey buy them double
I know say London cold, so me I wan come hold you
I no wan do the do, and I just wan cuddle
Aje, Aje, Aje, Aje, Aje, Aje
Mananti, mananti, mananti, manantisa
Aje, Aje, Aje, Aje, Aje, Aje
Mananti, mananti, mananti, Manantisa
Baby, would you believe if I tell you say you are the one for me
No one can take your place
Baby would you believe if I tell you say you are the one for me
No one can take your place
Ɔdɔ, ewe, ewu, If you no dey
Ɔdɔ, ewe, ewu, If you no dey
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Hold somebo, hold somebody
Naija girls dem ja ja ja, but them no ja reach you
You too woke, you nor be part two, so all I want is you
When we go straight into foreplay, bring that underthing my way
If I take you away like a takeaway
Baby ma lọ sọsọkusọ fun alaye mi
Aje, Aje, Aje, Aje, Aje, Aje
Mananti, mananti, mananti, manantisa
Aje, Aje, Aje, Aje, Aje, Aje
Mananti, mananti, mananti
Baby would you believe if I tell you say you are the one for me
No one can take your place o
Baby would you believe if I tell you say you are the one for me
No one can take your place ooo
Ɔdɔ, ewe, ewu, If you no dey
Ɔdɔ, ewe, ewu, If you no dey

READ ALSO  iann dior – Runaway Kid Lyrics

Leave A Comment