Blaq Jerzee & Wizkid – Arizona Lyrics

Arizona Lyrics By Blaq Jerzee

Arizona Lyrics
Arizona Lyrics
  • Artist Blaq Jerzee
  • Featured Wizkid
  • Title Arizona
  • Album Arizona – Single

Oh I dey give am to my London girls oh ye
Say the vibes kalaku eh
Make me high parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand Deja vu eh
Ilẹ ti mo, ilẹ ti ṣu eh
Me I never sleep belleful eh
What a chase I dey pursue eh
Say na water finer than you, ye ye
Even when I dey with shawty money dey for my mind
7 AM in the morning me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with shawty money dey for my mind
7 AM in the morning me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
I say early momo awọn temi pe mi
Wọn ti sọ powo ti jade oh
What's up in, what's up in
Jẹ a jaye non stopping
I say early momo awọn temi pe mi
Wọn ti sọ powo ti jade oh
What's up in, what's up in
Jẹ a jaye non stopping
Kalakunta na the place wey dem legalize Arizona
They legalize Arizona ye ye
They legalize my Arizona
Legalize my Arizona
When the gbẹdu drop when e enter dem dey feel am
When e enter dem dey feel am
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the ego
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the ego
Say the vibes kalaku eh
Make me high parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand Deja vu eh
Ilẹ ti mo, ilẹ ti ṣu eh
Me I never sleep belleful eh
What a chase I dey pursue eh
Say na water finer than you, ye ye
Even when I dey with shawty money dey for my mind
7 AM in the morning me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with shawty money dey for my mind
7 AM in the morning me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
I say early momo awọn temi pe mi
Wọn ti sọ powo ti jade oh
What's up in, what's up in
Jẹ a jaye non stopping
Early momo awọn temi pe mi
Wọn ti sọ powo ti jade oh
What's up in, what's up in
Jẹ a jaye non stopping
For your informate
Tori pe we dey relate no mean say we be mate
O ya kill them with the sword make dem suffocate
Kill them like a rascal like say me I fumigate
Release
For your informate
Tori pe we dey relate no mean say we be mate
O ya kill them with the sword make dem suffocate
Kill them like a rascal like say me I fumigate
Kalakunta na the place wey dem legalize Arizona
They legalize Arizona, ye ye
They legalize my Arizona, ye
Legalize my Arizona eh

READ ALSO  Wizkid – Piece of Me (feat. Ella Mai) Lyrics

Leave A Comment