Laime & Dremo – If to Say Na You (Na Money) Lyrics

If to Say Na You (Na Money) Lyrics By Laime

If to Say Na You (Na Money) Lyrics
If to Say Na You (Na Money) Lyrics
  • Artist Laime
  • Featured Dremo
  • Title If to Say Na You (Na Money)
  • Album Sunset Drive – Single

If to say na you
And the money come plenty
You go spend am like a fool
Based on all na vanity
If to say na you
And love hold you for throat
You go buy the shawty Benz
Based on all na vanity
If to say na you your men leave you for street
Dem no listen to you
Ọmọ all na vanity
Pure insanity
Money dey cure insanity
All na vanity
All na vanity
Pure insanity
Money dey cure insanity
All na vanity
All na vanity
Ebelebe iwo ohhh
Ebelebe iwo ohhh
Anywhere you go ohhh na money
Ebelebe iwo ohhh
Ebelebe iwo ohhh
Anywhere you go ohhh na money
Codename
If to say na you get money like Dangote
Ṣe you go dey use your akanuche
Raba wey go raise your shoulders up still dey delay
When you see better block your true color go show e face
I'm tryna get rich and make the world spin
Buy islands and fast German machines
Dead faces for my bank and for my jeans
Know say na vanity but that na my favorite sin
Would you rather long life or Tinubu's wealth
I'd rather have both billion dollars and good health
And I pray God gives Anthony Joshua strength
I know he'll rather have his friends back than his championship belts
Ebelebe iwo ohhh
Ebelebe iwo ohhh
Anywhere you go ohhh na money
Ebelebe iwo ohhh
Ebelebe iwo ohhh
Anywhere you go ohhh na money

READ ALSO  Dremo & Musgan – Love Me Back Lyrics

Leave A Comment