Dremo – Wife Material Lyrics

Wife Material Lyrics By Dremo

Wife Material Lyrics
Wife Material Lyrics
  • Artist Dremo
  • Title Wife Material
  • Album Wife Material – Single

I don’t know about you but I know what I want
Wife material no be designer cloth
I don’t know about you but I know what I want
I know, I know, I know
I don't know about you but I know what I want
Wife material no be designer cloth
I don't know about you but I know what I want
I know, I know, I know
I know what i want
My younger me no like who no get yansh
Face like Rihanna body like Nicki Minaj
Back then no care if she be virtuous woman
All I really cared about was physical appearance
At 20 something I bin just wan vibe with the ladies
Tall, short, fat or skinny
Drilling any girl wey never marry
Wan fe la mi, so any girl wey dey feel me must to chop missionary
Many many Barney o
Alisha, Dami o
Walai omo iyami
I was wilding the girls I was into dem dey call them baddie
Wetin be bad character when she get bad ibadi
Ehn?
I think you see am
I think you see am
Bin no notice the red flags cause of her meow
But as I'm getting older I know what I want from a woman
I don't know about you but I know what I want
Wife material no be designer cloth
I don't know about you but I know what I want
I know, I know, I know
I don't know about you but I know what I want
Wife material no be designer cloth
I don't know about you but I know what I want
I know, I know, I know
I know what i want
I’m 30 plus now
I’m getting concerned
My guys are getting married but me never see relationship wey confirm
I lost a good one to girls wey bin dey send me noodles for snap
Now wey my eye don clear
I stay away from girls wey their eye don tear
She gaz dey loyal, emotionally intelligent
More of a church girl
Than a club girl
Want a life partner
Good character
Who’s a keeper
Wey no be cheater
Home builder not a home wrecker
Babe wey cook pass Hilda, wey be goal getter
Ehn?
I think you see am
I think you see am
I want a very good girl who is only bad for me
Even in my absence she hold it down for me
I don't know about you but I know what I want
Wife material no be designer cloth
I don't know about you but I know what I want
I know, I know, I know
I don't know about you but I know what I want
Wife material no be designer cloth
I don't know about you but I know what I want
I know, I know, I know
I know what i want

READ ALSO  King Dr. Saheed Osupa – Endorsement 3, Pt 4 Lyrics

Leave A Comment