Bless Me Lyrics By Skycity

F-F-Flazy on the beat
Skycity boy
Zanụ your call biko
Ah! Biko zanụ your call
Zanụ your call
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna, biko zanụ your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna anyị, biko pick your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna, biko zanụ your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna anyị, biko pick your call, huh?
Eledumare, make you bless me (Biko Nna)
Me I don dey work, e don dey stress me
Make you butter my bread oo (Biko)
Cos oil dey my head oo
Eledumare, make you bless me (Bikozienụ)
Me I don dey work, e don dey stress me
Make you butter my bread oo (Biko, bikozienụ)
Cos oil dey my head oo
One, two, men's here, buckle my shoe
Three, four, Nna see, I knock at Your door
Nna bikonu, Nna biko zanụ your call
Anytime I try to stand, I just dey fall
Achọ m ka m kwụlụ ọtọ, ka m kwụlụ toys and stores
Ka m bute ezigbo ike, Nna, make I ball
Cos these days, ụmụ ụwa ji m egwu egwu ka toys
Akụgo m script, fụ na ụmụ ụwa dịkwa very strict
Gọzie m Nna, maka m maa na-aga through shit
Mpa m dị sixty, ka na-eje ọrụ night shift
Apịgo m laptop, last last, nothing
I don't want to be a fool when I get to forty
Even some of my friends na-akpọzi m mkpọtụ
Nna bless me, ka m dị ka Obi Cubana
With ezigbo nwaanyị mara mma dịka Rihanna
Ka m nọdụ Nigeria na-atụdata container
Eledumare, make you bless me (Biko Nna)
Me I don dey work, e don dey stress me
Make you butter my bread oo (Biko)
Cos oil dey my head oo
Eledumare, make you bless me (Bikozienụ)
Me I don dey work, e don dey stress me
Make you butter my bread oo (Biko, bikozienụ)
Cos oil dey my head oo
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna, biko zanụ your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna anyị, biko pick your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna, biko zanụ your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna anyị, biko pick your call, huh?
I know say man no be God
I know say I dey pray, I dey put in the work
I no wan make e be like I dey disturb
But Baba pick your call, cos as e be, everywhere tough
No be say e no de answer oo
Me sef been de **** up
Cos when e soft, ma jaye mi lo, I forget the source
Na when e no come surplus, I go return like a prodigal son
When life **** us, you gats focus
I want to be making ten figures
Me I gats tell dem I go soon dey get billions
Now I'm level-headed but I no barb lowcut (Shey you de hear?)
Baba, shock dem make dem no shock us
I want to be making ten figures
Me I gats tell dem I go soon dey get billions
Now I'm level-headed but I no barb lowcut
Cos being rich no be crime, I no gats go court
Eledumare, make you bless me (Biko Nna)
Me I don dey work, e don dey stress me
Make you butter my bread oo (Biko)
Cos oil dey my head oo
Eledumare, make you bless me (Bikozienụ)
Me I don dey work, e don dey stress me
Make you butter my bread oo (Biko, bikozienụ)
Cos oil dey my head oo
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna, biko zanụ your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna anyị, biko pick your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna, biko zanụ your call, huh?
Nna, zanụ your call, Nna bikonu
Nna anyị, biko pick your call, huh?