S2vibez__ – Based on Grace (feat. Bhadboi Oml) Lyrics

Based on Grace Lyrics By S2vibez__

Based on Grace Lyrics
Based on Grace Lyrics
  • Artist S2vibez__
  • Featured Bhadboi Oml
  • Title Based on Grace
  • Album Based on Grace (feat. Bhadboi Oml) – Single

Ma lowo laye mi, ma lowo eh
Ma lowo lọmọde, ma ni lagba
Money, kudi, ego, ma ni raba ah
Brother man na money dey carry me
I'm still on my ten toes grinding
For better days man gats survive it
Got to do this shit if I don't or I like it
Got to face those life risks
Life is full of chances
Oluwa jọ ṣina, oju mi ti ri nnkan
Wanna get the billions huh
So many things wey I don see
But I no fit lock ups
Only money na the strategy o
If I get the money I be your popsi o
Me I wan blow for industry
There's no time for bad energy
E shack them like Hennessy o
Ọmọtaleleyi jọwọ ma pa mi o
Say I dey alive today
Baba na your grace
Many people wey sabi pass dem plenty for grave
Mommy n bẹ nile o, daddy sef dey wait
Ọmọ t'ọn underrate o ṣi ma elevate
Emi o le jabọ laye mi o
Brother man e no be soap my brother na grace o
And I can hear some voices screaming my name
On my way to fame, Jah blessings coming my way
Ogo IP, Ọmọtaleleyi
Mi o le jabọ laye mi o
Brother man e no be soap my brother na grace o
And I can hear some voices screaming my name
On my way to fame, Jah blessings coming my way
Ogo IP, Ọmọtaleleyi
No be to dey Muntari o
I don dey ready Man U
You fit dey sing for bible
E no say make dem sign you
And if e no concern you
No go dey chook mouth mind you
Me and my goons no like you
Make you no see subtitle
So many things wey I don see
But I no fit lock ups
Only money na the strategy o
If I get the money I be your popsi o
Me I wan blow for industry
There's no time for bad energy
E shack them like Hennessy o
Ọmọtaleleyi jọwọ ma pa mi o
Say I dey alive today
Baba na your grace
Many people wey sabi pass dem plenty for grave
Mommy n bẹ nile o, daddy sef dey wait
Ọmọ t'ọn underrate o ṣi ma elevate
Say I dey alive today
Baba na your grace
Many people wey sabi pass dem plenty for grave
Mommy n bẹ nile o, daddy sef dey wait
Ọmọ t'ọn underrate o ṣi ma elevate

READ ALSO  Lil Wayne – Fly Talkin' Go Home Lyrics

Leave A Comment