Lasmid & Tml Vibez – ololufe (Live) Lyrics

ololufe (Live) Lyrics By Lasmid

ololufe (Live) Lyrics
ololufe (Live) Lyrics
  • Artist Lasmid
  • Featured Tml Vibez
  • Title ololufe (Live)
  • Album Sweet Songs 4 You (Pocket Stage Concert – Live)

Ololufẹ mi
Bawo ṣo wa?
And if you no dey ɔdɔ
I no fit gbadun rara
Ololufẹ mi
Bawo so wa, so wa
And if you no dey ɔdɔ
I no fit gbadun rara
No waste time
Cos o matter
Baby gazo lọ I dey gallant
What's popping, don't be shy
Girlie show me things on face time
Me no fit tire
Na my type nain fit your type
Say cheese baby smile
Baby shine your 32
Ololufẹ mi
Bawo ṣo wa? Eh eh eh
And if you no dey ɔdɔ
I no fit gbadun rara
Ololufẹ mi
Bawo ṣo wa? Eh eh eh
And if you no dey ɔdɔ
I no fit gbadun rara oh
Make I dey catch cruise with you, my love you be brand new
You be be my tattoo, mmm, my love
Make we go round two
If anybody want you I go show the person I do
I do love you
Girl I dey for you
Erika Badu
Kisses on your hole and more oh ah ah
I just wanna make you feel alright and cool
Girl your biggy body e dey be like matter eh
Occupy the space for the oneʼs and twoʼs
Me I wan put you in my bed
Ɛhyehye sɛ aboniki but ka wano tum
I no go de use my hands
Ololufẹ mi
Bawo so wa eh eh eh
And if you no dey ɔdɔ
I no fit gbadun rara oh
Ololufẹ mi
Bawo so wa
And if you no dey ɔdɔ
I no fit gbadun

READ ALSO  Tml Vibez & Dj 4kerty – Giran Vibe Lyrics

Leave A Comment