HorlaGold & Tml Vibez – Game Over 2.0 Lyrics

Game Over 2.0 Lyrics By HorlaGold

Game Over 2.0 Lyrics
Game Over 2.0 Lyrics
  • Artist HorlaGold
  • Featured Tml Vibez
  • Title Game Over 2.0
  • Album Game Over 2.0 – Single

Shebi baka filo
O make me game over
So when I say hello
No tell me over
Oh oh oh
Oh oh oh
Ah ah ah
Ah ah

No disconnect
No go forget
Last time we met

Your hand on my chest
Ore mi lo je
My heart con dey melt
Bae bae bae bae
You make me do this love again

I no go lie I dey fall for a long time
I'm drunk in love
Me I don high high

Shebi baka filo
O make me game over
So when I say hello
No tell me over
Shebi baka filo
O make me game over
So when I say hello
No tell me over

Turn water to wine
Make you overnight
Shey na me you want dey whine
I be custom Yoruba babe
All your other one dey pay me
Baby I need oje to be
You no want make I penetrate
Asoja o

Baby come over
Ka o ti si yellow bend over
Ene ne ti wo body
Wetin we do no touch somebody
Girl you overload
Wey the boss man bololo
Mo ti ri bo se to
So ma di jo mi tara so

Shebi baka filo
O make me game over
So when I say hello
No tell me over
Shebi baka filo
O make me game over
So when I say hello
No tell me over

Turn water to wine
Make you overnight
Shey na me you want dey whine
I be custom Yoruba babe
All your other one dey pay me
Baby I need oje to be
You no want make I penetrate
Asoja o

READ ALSO  Justin Bieber – The Feeling (feat. Halsey) Lyrics

Leave A Comment