Burna Boy – Odogwu Lyrics

Odogwu Lyrics By Burna Boy

Odogwu Lyrics
Odogwu Lyrics
  • Artist Burna Boy
  • Title Odogwu
  • Album Odogwu – Single

When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu
Odogwu
And as I enter the town, I put am for egwu
Odogwu
And nobody can stop you
Na so we dey fly pass, oh
Over any obstacle, e be Odogwu
Odogwu
Say na who dey draw the map e, oh?
Odogwu
You are looking at the champion
Odogwu
Where the girls dey shake nyash, oh
Odogwu
Wey the person with the cash, oh?
Odogwu
Aje, aje, kekele
Odogwu
Aje, aje, kekele
Odogwu
Aje, aje, pekele
Odogwu
Champion
Make I remind you as e dey go
Bounce to the sound when I bounce with the dough
Serve yourself, na the matter we dey do
Ọmọ you dey slow, move make I move
I go slide, then you go sink like a boat
Me I just dey laugh like say life is a joke
I like Igbo girls wey dey clean, wey dey cook
If their boyfriend no get money, then they can't cope
Kúro ńbẹ!
When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu
Odogwu
And as I enter the town, I put am for egwu
Odogwu
And nobody can stop you, na so we dey fly pass, oh
Over any obstacle, e be odogwu
Odo
Oh my God! What a symphony, ah
So tell me, what has gotten into me?
I step, I roll, I pull up in a Bentley
And with the, the diamond shine on ever ring you see
Lights on, lights on, I be commodore
The girls dem
Dem want to touch 'pon my kponornor
And if you no get work you be jankara
Abegi, so make you go sit down for one corner
Con dey bother me
I go need my apology
You know I wanna see
All the fine girls wey dey totori
Make I kolobi, huh
When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu
Odogwu
And as I enter the town, I put am for egwu
Odogwu
And nobody can stop you, na so we dey fly pass, oh
Over any obstacle, e be Odogwu
Odogwu
Say na who dey draw the map e, oh?
Odogwu
You are looking at the champion
Odogwu
Where the girls dey shake nyash, oh
Odogwu
Wey the person with the cash e, oh?
Odogwu
Aje, aje, kekele
Odogwu
Aje, aje, kekele
Odogwu
Aje, aje, pekele
Odogwu
Champion

READ ALSO  Burna Boy – TaTaTa Lyrics (feat. Travis Scott)

Leave A Comment