Burna Boy – Money Play Lyrics

Money Play Lyrics By Burna Boy

Money Play Lyrics
Money Play Lyrics
  • Artist Burna Boy
  • Title Money Play
  • Album Money Play – Single

Anybody way wan vex o
You go carry matter for your head o
Everybody confessing
You are now rocking with the best aha
No be confessing
If you getting money na blessing
Now rocking with the best
Shoutout my Abuja connect aha
I dey where the money dey
Show me where money dey
I dey where money dey
My people dey carrying money play aha
I dey where the money dey
Show me where money dey
I dey where money dey
My people dey carry money play aha
Shey you dey see yourself
Anytime wey you shayo you go start to dey fool yourself
Ti mba wole-le-le-le
Won ma gbo gbegbeti, gbe, gbe, gbe
Ma lo se erekere, ke, ke
Se o jo Miss KDK, ke, ke, ke?
I will so pe, pe, pe
Ti mba ti gbo, wo ma ke, ke, ke
See them think say dis party na play play play
Omo ibadi e lit, lit, lit
You dey for club you dey form my advantage
Comot for here no dey try to dey complicate my package
Anybody way wan vex o
You go carry matter for your head o
Everybody confessing
You are now rocking with the best aha
No be contest
If you getting money na blessing
Now rocking with the best
Shoutout to my Abuja connect aha
I dey where the money dey
Show me where money dey
I dey where money dey
My people dey carry money play aha
I dey where the money dey
Show me where money dey
I dey where money dey
Ti mba wole-le-le-le
Won ma gbo gbegbeti, gbe, gbe, gbe
Ma lo se erekere, ke, ke
Se o jo Miss KDK, ke, ke, ke?
Woni Oluwa Burna, titi yato na
Arakunrin mi, sho n gbo oh?
Oluwa Burna you too dey ginger
Kin lo worry e gan?
Uhm, mo ma dapada
Ton ba gbe de, mo ma dapada
I dey aim for the jugular
E be me wey dey give them the formula
Anybody way wan vex o
You go carry matter for your head o
Everybody confessing
You are now rocking with the best aha
No be contest
If you getting money na blessing
Now rocking with the best
Shoutout to my Abuja connect aha
I dey where the money dey
Show me where money dey
I dey where money dey
My people dey carry money play aha
I dey where the money dey
Show me where money dey
I dey where money dey
My people dey carry money play aha

READ ALSO  Myro – Plantain (Remix) [feat. Oritsefemi] Lyrics

Leave A Comment