Wiz Ofuasia – Sikki (feat. Phyno & Duncan Mighty) Lyrics

Sikki Lyrics By Wiz Ofuasia

Sikki Lyrics
Sikki Lyrics
  • Artist Wiz Ofuasia
  • Featured Phyno, Duncan Mighty
  • Title Sikki
  • Album Sikki (feat. Phyno & Duncan Mighty) – Single

Ah yaya
Ozolingo
Phyno Fino
Duncan Mighty
Wakola, wakola
Your particular, ehn ehn
Wakola, wakola
Come on
Jealousy no fit decipher, the joy in my life
Olofofo no fit comprehend am, I'mma shine the light
Even all the people wey be pray I fall, go testify
All the things wey we no get before, now we dey buy
Ọ gbawaala sikki oh
Ọ gbawaala sikki oh
Okwe m agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Ọ gba, ọ gba, ọ gbawaala sikki oh, sele, sele, sele
Ọ gbawaala sikki oh
My game agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Back in the days, man dey ghetto
But today, money we get oh
Each and every day be like holiday
Everything nice, ngwọ ngwọ asọ
Like Mohamed Salah
All of my guys are ballers
Spending money in dollars
Omo barka de sallah
I go flex my life for this party oh, nwanne
We go help ourselves oh, like say tomorrow no dey
Oil dey for my head oh, I dey run my race ooh eh
No be the size of my halo, Baba, na Your grace oh eh
Ọ gbawaala sikki oh
Ọ gbawaala sikki oh
Okwe m agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Ọ gba, ọ gba, ọ gbawaala sikki oh, sele, sele, sele
Ọ gbawaala sikki oh
My game agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
My hands are filled
My hands are filled
With the blessings of the Lord
With the blessings of the Lord
My hands are filled
My hands are filled
Chi Okike mekwele maberere, oh no no no
With the blessings of the Lord
Weh, see the love, my mama call me one day
She say my son Duncan Mighty no put hand for bad thing
The God wey I dey serve, e go answer you
Oh my pikin oh, I say amen
Ọ gbawaala sikki oh
Ọ gbawaala sikki oh
Okwe m agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Ọ gba, ọ gba, ọ gbawaala sikki oh, sele, sele, sele
Ọ gbawaala sikki oh
My game agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Yeah ahn
E don tey we I dey grind oh
Make I be the next in line oh
Ị ma na owu kpodonụ nwoke ka ọ bụ tie oo
Boy, na money wey dey my mind oh
So if no be money, ka ọ dị echi
Too much money no be packaging
Tụrapụ ụmụnwanyị jee chụọ ike
Ị ma na ị mavute the money, nnwa, o yie ife
Maka nowadays anyị mapụta (Mapụta)
Ụmụnwaanyị amapụta (Mapụta)
M gwa my guys fa kụba (Fa kụba)
Anyị na-ada ka ọkụ cigar (Ka ọkụ cigar)
Nnwa, oji ego na-ekwu, swag m bụ daachị
Kụba aka ka babariga (Babariga, ah)
Pịtakwa to Abịrịba (Abịrịba, eh)
Jụọ ese m, m dọnye iru men eriwa, nnwa, men eriwa
Ọ gbawaala sikki oh
Ọ gbawaala sikki oh
Okwe m agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Ọ gba, ọ gba, ọ gbawaala sikki oh, sele, sele, sele
Ọ gbawaala sikki oh
My game agbawaala sikki oh eh-eh
Okwe m agbawaala sikki oh
Ọ gbawaala sikki oh
Okwe m agbawaala sikki oh
Ọ gbawaala sikki oh
Okwe m agbawaala sikki oh

READ ALSO  VVIP – Get in da Picture (Selfie Remix Radio Edit) [feat. Phyno & Idris Elba] Lyrics

Leave A Comment