Sean Tizzle – Abena Lyrics

Abena Lyrics By Sean Tizzle

Abena Lyrics
Abena Lyrics
  • Artist Sean Tizzle
  • Title Abena
  • Album Abena – Single

Yeaahhh, Sean Tizzle, I got your picture in my head
Let me know girl 'cos if you leave me know say yawa go dey oh
I got your fragrance on my body, you know
If you leave me you know say yawa go dey oh ohhh

Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena

Gimme love oh gimme joy, make them no con take you away from me
This your lifestyle e sweet me pass
I've been waiting all night just to get with you, baby boo
Oya, spray me holy water baby make I cool oh

Baby baby gbo temi ma gbo te ni body oh
I no go ever ever leave you for anybody oh

Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena

Obe toh dun know say owo lo pa yeye,
Baby to sweet know say she go denge, hmmm
I go like hear your say
I go like run this thing, you know say man confidential
Obe toh dun know say owo lo pa yeye
Baby to sweet know say she go denge, hmmm
I go like hear your say
I go like run this thing, you know say man confidential

Baby baby gbo temi ma gbo te ni body oh
I no go ever ever leave you for anybody oh

Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena
Abena, abena, abena, abena, abena

READ ALSO  Sam Smith – I'm Not The Only One (Live From The Royal Albert Hall / Apple Music Edition) Lyrics

Leave A Comment