Fido – Joy is Coming (Mixed) Lyrics

Joy is Coming (Mixed) Lyrics By Fido

Joy is Coming (Mixed) Lyrics
Joy is Coming (Mixed) Lyrics
  • Artist Fido
  • Title Joy is Coming (Mixed)
  • Album Africa Now: November 2025 (DJ Mix)

He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mm-ah
Mo ni, "Wọn ma jo-jo," mm
Ijo o, ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea
Joy is coming, joy is coming, ah
'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Up NEPA, up NEPA (woza)
Oluwa ti muna de (Oshaa)
Awọn t'emi ṣanawọle, uhn-uhn-yeah
Do me gently, do me tender
Awọn kele gboriwọle, ay-ay
Awọn girlie gboriwọle, ay-ay-ay, e-yea
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff, you dey hiss
Comot body, body no dey breath
Put on your shoe, make you stand at ease
All your sorrow, make you dance dem free
If e no be galala, galala, yeah
If e no be galala, I go give them fuji
Wọn ma jo o
Ijo o ye-ye, ijo o ye-ye, mm-ah
Mo ni, "Wọn ma jo-jo," mm
Ijo o-ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye
Ah, and if e no be galala, I go give them fuji
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, joy is coming, ah
'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm)
Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay
Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea

READ ALSO  Hunxho – On a Mission Lyrics

Leave A Comment