Wake Up Lyrics By Flavour

Comment tu t'appelle?
Wande Coal, Mr Flavour, eh
Comment tu t'appelle?
Wande Coal, Mr Flavour, eh
Hololo, hololo
Flavour
Hololo
It's Wande Coal
Hololo, hololo
Mr Flavour, Wande Coal on the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Everybody, celebrate
This na the dance to dey jollicate
As we don dey dominate
To omoge, show me your figure eight
Roll am, whine am
If you get money, eh, the money, eh
My brother make una dey jolly, eh, jolly, eh
This life no get to part two, eh, part two, eh
Ngwa, nwanịnị, nwanịnị mama, eh, mama, eh
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Dem go wake up
Hear this gbedu, they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal, dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up, eh
Dem go wake up
Hear this gbedu, they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal, dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
I love your backa, eh eh
The way you winding up on me
The way you dey buga, eh eh-eh
Baby, shake your something
Ebelebe, ebelebe
This girl is killing me, ebelebe
Chineke mee, ebelebe
This girl is killing me, ebelebe
If you get money, eh, the money, eh
My brother, make una dey jolly, eh, jolly, eh
This life no get to part two, eh, part two, eh
Ngwa, nwanịnị, nwanịnị mama, eh, mama, eh
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Dem go wake up
Hear this gbedu, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up, eh
Dem go wake up
Hear this gbedu, they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Comment tu t'appelle?
Wande Coal, Mr Flavour, eh
Comment tu t'appelle?
Wande Coal, Mr Flavour eh
Flavour
Wande Coal, oh-oh-oh-oh
Mr Flavour, Wande Coal, 'pon the dance
Mr Flavour, Wande Coal 'pon the dance
Hololo, helele, hololo
You've gat no flavour, I gat you, yo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (You can see)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo