Something Lyrics By 2Baba

If something begin from nothing
Nothing go fit be something be that
Sometimes life na wanawana winiwini
Sometimes na winiwini wanawana like that
Just like that
You no fit know as e go go
Nobody know tomorrow
The only thing wey go pure for you
Na to be your remote control
If you believe you can fly
But the answer no dey for sky
You learn from the past, plan for the future
But the main thing wey matter na where you dey today
And that is here
So right here
I just wan sing
I just wan dance
I just wan laugh
I just want peaceful chilling
Right now, I just wan love
I just wan laugh
I just wan work, peaceful chilling
Dedicate no time to wawurarun dealings
Wetin you wan do for people to remember
'Cause no matter what you do, people go analyse
And if nobody talk about you
Then you're nobody
Whether na true dem talk or na lie
You no fit know as e go go
Nobody know tomorrow
The only thing wey go pure for you
Na to be your remote control
If you believe you can fly
But the answer no dey for sky
You learn from the past, plan for the future
The main thing wey matter na where you dey today
And that is here
So right here
I just wan sing
I just wan dance
I just wan laugh
I just wan peaceful chilling
Right now, I just wan love
I just wan laugh
I just wan work, peaceful chilling
Dedicate no time to wawurarun dealings
If dem ask you where you were
Tell them you were here
Ah, where were you? (I were here)
Where were you? (I were here)
If dem ask you where you were
Tell them you were here
Ah, where were you? (I were here)
Where were you? (I were here)