Seyi Vibez, Tml Vibez & Muyeez – 247 (feat. Billion Solar & Nerryckole) Lyrics

247 Lyrics By Seyi Vibez

247 Lyrics
247 Lyrics
  • Artist Seyi Vibez
  • Featured Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar, Nerryckole
  • Title 247
  • Album Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1

Every blessings I dey see now na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Ọlọhun, I no go fall
Wọn ni ki n go harder, so me I go on sọhun
Anyhow, I dey on God
Wetin dey occur orr?
Even them people them be hating on me
But I no fit to draw
‘Cus I gatty my God, Ọlọhun
‘Cus my producer, as he they give me non stop
O ya, jẹ ka record
Look around, no body to trust
‘Cus I no dey too sure
Anytime am calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aye pọ gan-an
Turn up, aye pọ gan-an
Oh ah yaa
So me tell my **** sey, “**** no fall for that bọbọ”
Try make money, chenking po gan-an
Rọra gbẹsẹ lẹkọọkan, baby yii jọwọ
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 24/7
Every blessings I dey see now na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Ọlọhun, I no go fall
Ṣebi iwọ lo ni ki n ma lọ, I no go fall
Sey my blessing no go stop
I no go stress before I chop ur-ur
If na power e for don cast una for luck up
Mo sọ fun wọn nigba kan
I fell when I try so me ride on oh ah ah
‘Cus my producer, as he they give me non stop
O ya, jẹ ka record
Look around, no body to trust
‘Cus I no dey too sure
Anytime am calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aye pọ gan-an
Turn up, aye pọ gan-an
Oh ah yaa
So me tell my **** sey, “**** no foh fall that bọbọ”
Try make money, chenking po gan-an
Rọra gbẹsẹ lẹkọọkan, baby yii jọwọ
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 24/7

READ ALSO  Tope Alabi – Ire Ni Mofe Lyrics

Leave A Comment