Victony – Ba$Tard, Don’t Be Silly Lyrics

Ba$Tard, Don't Be Silly Lyrics By Victony

Ba$Tard, Don't Be Silly Lyrics
Ba$Tard, Don't Be Silly Lyrics
  • Artist Victony
  • Title Ba$Tard, Don't Be Silly
  • Album Stubborn

See, I no play
See, I no play with my zero
Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
Agama, agama head, e no read pass my eye
Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje
Middle man don dey follow me play, oh
Abegi, count my money
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp-sharp, one, two, three
Zero, zero, zero
Bastard, don't be silly
See, I no play, see, I no play with my zero
I cannot suffer this life, iyo
So make you no delay with my zero
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Hustle, pray and hustle, pray and hustle, my combo
One road to Ẹgbẹda with danfo, my dunlop, oh
You know see bum-bum balance for my motor? Na Lambo
They no fit stop us, we no come here with borrow shoe
The security wey follow me for back, never smile for one hour
See immunity wey I get, who go touch me, I swear, no go die normal
Sability, who you sabi wey sabi pass as I sabi? Hm-hm
Na trinity wey cover my back, you know say I no dey fight normal
Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp-sharp, one, two, three
Zero, zero, zero
Bastard, don't be silly
See, I no play, see, I no play with my zero
I cannot suffer this life, iyo
So make you no delay with my zero
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
Sharp-sharp, one, two, three
Bastard, don't be silly
See, I no play, see, I no play with my zero
Bastard, don't be silly

READ ALSO  Joe Mettle – Faithful Lyrics

Leave A Comment