Victony & Ktizo – Pier 46 Lyrics

Pier 46 Lyrics By Victony

Pier 46 Lyrics
Pier 46 Lyrics
  • Artist Victony
  • Featured Ktizo
  • Title Pier 46
  • Album Stubborn

I geti gist for you (Another world)
Somebody say they love you
I, I, I, I, I know somebody
Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way, yeah
Girl, hol' up, I'm on my way, yeah, hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way
I geti gist for you
Somebody say they love you
I, I, I, I, I know somebody
Oh-no-no-no-no
No worry, my babe
If you no get roof for your head, girl, you know you got a place in my heart
Oh-no-no-no-no, oh
E dey hard make I breathe sometimes
Na your matter wey cover my chest
Girl abeg, I dey come so abeg, make you free your calendar now
Baby, give me pencil, na your attention I wan draw
And my Gokada go come through, or I go send my bicycle
Baby, you are my truth, and our pikin go too soft
E no go play kpakpangolo, e go ride new bicy-
Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way
Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face
Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hol' up, I'm on my way, yea
I geti gist for you (Hol' up, I'm on my way)
(Wear makeup for your face) somebody say they love you
(Go from Seychelles to Paris) I, I, I, I, I
Girl, hol' up, I'm on my way (Know somebody)

READ ALSO  Phyno – Recognize Lyrics (feat. Cheque)

Leave A Comment