Del B – Pattern Am (feat. Reekado Banks & Hotkeed) Lyrics

Pattern Am Lyrics By Del B

Pattern Am Lyrics
Pattern Am Lyrics
  • Artist Del B
  • Featured Reekado Banks, Hotkeed
  • Title Pattern Am
  • Album Pattern Am (feat. Reekado Banks & Hotkeed) – Single

How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
I tell am make she wait o, wait o, girl
I swear no body badder than you
And you know say the fire can’t cool
Oh no, yeah yeah
Don’t you say no girl
When I finish you go tell me thank you
I talk say make I just remind you, oh no
Zero fuga
Ṣo ma jọgẹdẹ?
You suppose to know say money rẹpẹtẹ
Ma lọ buga
Ma lọ suẹgbẹ
Ṣebi emi nikan ni ma ko ẹ jẹ
Zero fuga
Ṣo ma jọgẹdẹ?
You suppose to know say money rẹpẹtẹ
Ma lọ buga
Ma lọ suẹgbẹ
Emi, emi nikan ni ma ko ẹ jẹ
Ni ma ko ẹ jẹ
Emi nikan ni ma ko ẹ jẹ o
Ni ma ko ẹ jẹ o
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
How you wan how make I pattern am
How you wan how make I pattern am
How you wan how make I pattern am
How you wan how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Ọmọ make I pattern your matter
Your body dey sweet me like pinacolada
Abi make I waya your aza
See biko no com dey whine me Natasha
Cynthia body bad
But all I wan is your curvy back
If I love you would you love me back
See no dey form Nicky Minaj
Baby chop my money
Fara kan mi
Honey bunny
Don’t be cunny
Touch your body
Press your bobby
Give my doggy
Cure my konji
Ọmọge you catch me
Off guard me
I wan you
Beside me
Tonight
Reply me
Give me platform make you cosign me
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan Make I pattern am
How you wan make I pattern am
How you wan make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am
Tell me how make I pattern am

READ ALSO  Reekado Banks – Maria Lyrics

Leave A Comment