Reekado Banks – Baby Oku Lyrics

Baby Oku Lyrics By Reekado Banks

Baby Oku Lyrics
Baby Oku Lyrics
  • Artist Reekado Banks
  • Title Baby Oku
  • Album Spotlight

Oku
Oku
Muscle
Google
Baby, baby, baby Oku
Understand me, baby Oku
Fight for you 'cause I get muscle
I search your tab before I use Google
Baby look me better o
No be one chance love o
See my love is sweeter o
Sent from up above o
Love me, hold me, do me better, o na-na
Try me, I'm begging 'cause you are my number one, na-na-na
Love me, hold me, do me better, o na-na
Try me, I'm begging 'cause you are my number one
I will never leave you baby mo
Asan prete mo
Agbi mona idika
I will never leave you, baby mo
Asan prete mo
Wu na gegegi nigo han
Say, "Ricky baby"
Say, "Ricky baby you burst my brain na"
Say, "Ricky baby"
Say, "Ricky baby you burst my brain na"
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, omalicha whyne, eh
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, unwa burike whyne, yeah
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, omalicha whyne, eh
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, unwa burike whyne, yeah
Baby girl, you are killing me softly o
(You are killing me softly o)
Baby girl ,you are doing me strong thing, no, no, no
(You are doing me strong thing o)
If you leave me, na die I dey be this o, no, no
(Na die I dey be this)
But if dem leave me, na mirage things be that yeah
At the end of the night you go rock am well
Front and back, I go do you well
Everyday, our love go swell
We go start kissing and kissing loving and loving, yeah
(It go never, never, never end o)
We go start loving and loving, touching and touching, yah
(It go never, never, never end o)
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, omalicha whyne, eh
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, unwa burike whyne, yeah
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, omalicha whyne, eh
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, unwa burike whyne, yeah
Say, "Ricky baby"
Say, "Ricky baby you burst my brain na"
Say, "Ricky baby"
Say, "Ricky baby you burst my brain na"
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, omalicha whyne, eh
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, unwa burike whyne, yeah
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, omalicha whyne, eh
Wanta whyne, wanta whyne, wanta whyne, unwa burike whyne, yeah

READ ALSO  Dj Moremusic – Rora (feat. Reekado Banks) [Radio Edit] Lyrics

Leave A Comment