2Baba – Loyal Lyrics

Loyal Lyrics By 2Baba

Loyal Lyrics
Loyal Lyrics
  • Artist 2Baba
  • Title Loyal
  • Album Oldest Young Man

Some people like to act like say they know it all
They claim to be so holy but dem do it all
Na dem be angel, dem be Peter, dem be Paul
'Cause dem too big for alter
Dem like to carry shoulder 'cause dem wear fine clothe
Dem no dey preach again, dem like to carry nose
Dem buy motor na dem wan come pose
'Cause see everybody below
Dem no dey wan greet again (Na hailing things)
Dem no dey hear their name again (Na crazy things)
Dem no dey want meet again (Na blocking things)
'Cause dem feel say dey gat it all
Dem don turn to big man
Big man wey no get conscience
Big man wey too like pretence
Big man wey dan forget where he's coming from
Dem don turn to champion
Champion wey no get coach
Coach wey no get master
Master wey don forget where he's coming from
You gat to be loyal
'Cause good things comes and goes
Don't turn your friends to foes
'Cause what tomorrow is bringing, nobody knows
You gat to be loyal
'Cause good things comes and goes
Don't turn your friends to foes
'Cause what tomorrow is bringing, nobody knows
You no go fit raise your head if you rise and fall
Or fit to call your people when you hit that ball
You no go fit jolly if you no come ball
'Cause you no dey gree answer call
You no dey wan dance again (Na hailing things)
You no dey wan play again (Na crazy things)
You no dey wan chat again (Na blocking things)
'Cause you feel say you gat it all
You don turn to big man
Big man wey no get conscience
Big man wey too like pretence
Big man wey dan forget where he's coming from
Dem don turn to champion
Champion wey no get coach
Coach wey no get master
Master wey dan forget where he's coming from
You gat to be loyal
'Cause good things comes and goes
Don't turn your friends to foes
'Cause what tomorrow is bringing, nobody knows
You gat to be loyal
'Cause good things comes and goes
Don't turn your friends to foes
'Cause what tomorrow is bringing, nobody knows

READ ALSO  Becca – Ma Sunkun Mon Lyrics

Leave A Comment