2Baba & Jumabee – Pim Pim Pim Lyrics

Pim Pim Pim Lyrics By 2Baba

Pim Pim Pim Lyrics
Pim Pim Pim Lyrics
  • Artist 2Baba
  • Featured Jumabee
  • Title Pim Pim Pim
  • Album Oldest Young Man

Ejebeleje
Dem call me Jumabee
Mallam Yankee (Boss)
Ejebeleje
Steal your heart like Anini
Pose, take a photo
Comment tu tapelle Awilo Loko
Ko fun wọn jẹ double combo
Ṣe you sabi me?
Ọmọ ologo abi you don't know
Conscious doing is not had I known, I know
Anytime you hear pim pim pim pim pim
Ọmọ clear road for me me me me me
We no dey lowkey
We dey outside and you know say, yeah
Put that body on me me me me me
Ko le rẹ body 'dy 'dy 'dy 'dy 'dy
Give me more accolade o
Ọmọ to dun to fakọyọ
Ko fọwọ kan mi
Make dem dey come if dem wan choose me
Make dem dey come if dem wan test me
Be like my love wey be nwantiti
Make dem no come, come dey wan test me
Make dem no come, come dey suspect me
Make dem no come, come dey handcuff me
She like the style, she like the vibe
She like the ginger
She dey feel am die, she call me sweetheart o (She wanna ride with the gee all night, all night, all night)
Titi ti lai lai she no go fit lie
One million ways, she wanna still try
She wanna take it to live
'Cause as e dey be
Make you no deny yourself if you like wetin you see
Make you show yourself, come out and talk as e go be
'Cause time no dey, no delay
Bad energy, stay faraway
But show yourself
Anytime you hear pim pim pim pim pim
Ọmọ clear road for me me me me me
We no dey lowkey
We dey outside and you know say, yeah
Put that body on me me me me me
Ko le rẹ body 'dy 'dy 'dy 'dy 'dy
Give me more accolade o
Ọmọ to dun to fakọyọ
Ko fọwọ kan mi
Make dem dey come if dem wan choose me
Make dem dey come if dem wan test me
Be like my love wey be nwantiti
Make dem no come, come dey wan test me
Make dem no come, come dey suspect me
Make dem no come, come dey handcuff me

READ ALSO  2Baba & Faze – Thank God Lyrics

Leave A Comment