Kogbagidi Lyrics By 2Baba

Ko gbagidi, ko easy (Ejebeleje)
Ko easy
Burst dem party with the ginger
Put the vibe on cylinder
I love my people, nakupenda
We give them something to remember
Sesamiganja
No lose guard for the bunda
As e dey roll, dem dey wonder
Same thing for the goose and the gander
I no send them
I don't care
I just whine them
Dem don fear
Dem don tell them, dem no hear
I wan see wetin dem wan do
Ko easy
Ko gbagidi, ko easy
Ko gbagidi, ko easy (Ejebeleje)
Ko easy
Anything we drop is a banger
We make it rain for the zanga
Bad man no retreat, no surrender
Mix it up like a blender
Bumper to bumper
Big bacardi bacardi ranger
As e dey roll, dem dey wonder
Same thing for the goose and the gander
I no send them
I don't care
I just whine them
Dem don fear
Dem don tell them, dem no hear
I wan see wetin dem wan do
Ko gbagidi, ko easy
Ko gbagidi, ko easy
Ko gbagidi, ko easy
Ko easy
Ejebleje
Ko gbagidi, ko easy