Kizz Daniel, Angélique Kidjo & Johnny Drille – Police Lyrics

Police Lyrics By Kizz Daniel

Police Lyrics
Police Lyrics
  • Artist Kizz Daniel
  • Featured Angélique Kidjo, Johnny Drille
  • Title Police
  • Album Police – Single

On a Sunday morning, she wan do something, I wan go church o (Church o)
On a Monday morning, I wan do something, she wan go work o (Work o)
Abena, Abena
Abena no move this way
Abena, ahh
Police
Police, ehh
Police
She don dey thief my heart dey go
Police
Police, ehh
Police
She don dey thief my heart dey go
Yebo
Will you marry me my baby if money no dey?
Alajumọkẹ n lọ, Alajumọkẹ
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby if body no dey?
Alajumọkẹ n lọ, Alajumọkẹ
Baba nla nonsense
Friday morning, she want attention, I wan do yoga
On a Friday night, when I want attention, she want to roll out
Abena (Abena) Abena
Abena no move this way
Abena, ahh
Police
Police, ehh
Police
She don dey thief my heart dey go
Police
Police, ehh
Police
She don dey thief my heart dey go
Yebo
Will you marry me my baby if money no dey?
Alajumọkẹ n lọ, Alajumọkẹ
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby if body no dey?
Alajumọkẹ n lọ, Alajumọkẹ
Baba nla nonsense
Egbe de ye fon yedjro nan do ho, yindjro nan gbodje la
Ozan min nou min nan hin minde ọ ọ, yedjro nan douwe la
Abena (Abena) Abena
Abena no move this way
Abena, ahh
Police

READ ALSO  Tiwa Savage, Kizz Daniel & Young Jonn – Ello Baby Lyrics

Leave A Comment