Rexxie, Naira Marley & Skiibii – Abracadabra (feat. Wizkid) [Remix] Lyrics

Abracadabra [Remix] Lyrics By Rexxie

Abracadabra [Remix] Lyrics
Abracadabra [Remix] Lyrics
  • Artist Rexxie
  • Featured Naira Marley, Skiibii, Wizkid
  • Title Abracadabra [Remix]
  • Album Abracadabra (feat. Wizkid) [Remix] – Single

Yo!
The Flame
Abracadabra
So, so sweet like Ofada
They think they're bad, but I'm badder
Big Vibes
Abracadabra
Fine girls for my bed (Bed)
And you know oil dey my head (Head)
Ten girls for my bed (Bed)
All of them naked, undressed
Who you know wey dey ball like this? (Who you know?)
Who you know wey dey spend like this (Na who you know?)
And the money pass sea
Starboy wey dey ball pass this
Abi kin pe Wizzy?
Wizzy, mad person
Gunners la wa o, don't test me
If you try, omo wa sha mo
Eyan k po, po, po, po
We gon' let thе money talk, talk, talk, talk, talk
Girls dem dey twеrk, twerk, twerk, twerk, twerk
When we enter, we pop, pop, pop, pop, pop
Hello
Abi kin pe Rexxie? (Rexxie)
Rexxie world best
Blue jersey, I'm not Chelsea
Gunners la wa o, no testing
Don't call me, don't text me
Hello!
Dayan mo, know person
Make person no shesin
Marley Naira, known person
Abracadabra
So, so sweet like Ofada
They think dey bad, but I’m badder
Your fada!
Abracadabra
So, so sweet like Ofada
They think dey bad, but I’m badder
Your fada!
I wanna, let's go
They wanna disco
Them wanna, let's go
They wanna disco
Them wanna, let's go
They wanna disco
Them wanna, let's go
They wanna disco
Fine girls for my bed
Escala too fly like a bird
'Cause oil dey my head
When the ladies see me, dem dey twerk
Who you know wey fine like this? (Who you know?)
Who you know wey fresh like this? (Na who you know?)
'Cause I dey chop like king
Haters can suck my D
Walking, I'm walking, you walk right past
That’s when I saw that you got fat ass
Ass so fat, I sat back
I wanna give you pa-pa-pa
Pa-pa-pa, pa-pa-pa
Yodi simi omo alhaja
We belong together, ma jia ja
We belong together, ma jia ja
Abi kin pe Rexxie? (Rexxie)
Rexxie world best
Blue jersey, I’m not Chelsea
Gunners la wa o, no testing
Don't call me, don't text me
Hello!
Da yon mo, no person
Make person no shesin
Marley Naira, known person

READ ALSO  Skiibii – Ah Skiibii (feat. Olamide) [Remix] Lyrics

Leave A Comment