Chief Stephen Osita Osadebe – Aye Mama Lyrics

Aye Mama Lyrics By Chief Stephen Osita Osadebe

Aye Mama Lyrics
Aye Mama Lyrics
  • Artist Chief Stephen Osita Osadebe
  • Title Aye Mama
  • Album Kedu America

My brothers
I say, wetin man go do for this world wey people no go talk?
If you chop, dem go talk
You no chop, dem go talk
Wetin make we do for this world?
I say, make we dey do the things wey we carry for our hearts o
Na so world want am
Abi no be so?
(Na so o!)
Aye mama o
(Aye mama o)
Aye mama o
(Aye mama o
Aye mama o)
Wetin make we do?
(Aye mama o)
Wetin fool no go talk, we chop dem go talk
(Aye mama o)
If we no chop, dem go talk
(Aye mama o)
I waka from morning till night, I dey find wetin I go chop
(Aye mama o)
Wetin I go chop, I no see
(Aye mama o)
And they begin dey talk
(Aye mama o)
Man go begin dey envy
I get small-small to chop (Aye mama o)
Dem begin dey talk
(Aye mama o)
Na so-so una gossip dem dey do
(Aye mama o)
Na so mouth dey do
(Aye mama o)
Aye mama o
(Aye mama o)
Aye mama o
(Aye mama o)
Aye mama o
(Aye mama o)
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
I suffer from morning to night, I dey find wetin I go chop
Na 'im people begin dey talk
Na God dey help me
I no get wetin I go chop
Dey begin dey talk
Ehen! When you salute the man now, mba o
E no go answer you
E go begin dey make iyanga
But the time wey e dey waka, from here to here, ehen
E dey beg me money
Now e don begin get small-small, e dey make iyanga
Na lie o, nothing wey man do am
Na busy body
I suffer from morning to night, I dey find wetin I go chop
People no see me, ah
Now, I begin to get small-small to chop
Na 'im dem begin to talk
I say, my brother
Wetin man go do, wey dem no go talk?
You chop, dem go talk
You no chop, dem go talk
I say my brother, man must live o!
(Man must wack o!)
Aye mama o
(Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o)
(Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o)
(Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o
Aye mama o)

READ ALSO  Chief Stephen Osita Osadebe – Lord'S Special Lyrics

Leave A Comment