Baba Nla Lyrics By Larry Gaaga

Disaster, yea
Dey say me bury mi sef for a rascal
Disaster, no grammar
Girl, when l go up the real
Dey say no come my terrain ah
Dey ran all of dem for designer
If you see say dem dey find me for the corner
Make you tell dem say you no see me
'Cause enter the boat with me
And me pray wit my rosary
Me paranoid totally
Scaring everybody close to me
My name is too fucking noisy
Oh me, oh my, oh my, oh my
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
No let dem lie to you and bluff
Tell dem say gangster no wear handcuff
Original not another man stuff
Me fans dem ah plenty just like dandruff
So why dey wan koba mi?
Link with the girls dem globally
Me cut dem bluff man totally
I know say Larry Gaga cover me
Egidi, egidi, egidi, egidi
Egidi, egidi, egidi, egidi
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Eh, oh, eh baba nla nonsense
Nonsense, naso
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest
E get as dem go do I no go give dem face
I go dey kuku just dey waka dey arrange my face
I go dey enter the city with happiness
I go dey gather all the people in togetherness
I go dey keep my cool make I no go vex
As guy man dey work, you see guy man must flex
Make sure say I dey mind my business
Because crazy people everywhere, I no like stress
Ehen, nowadays I go dey put me first
I go dey do my best, I go dey leave the rest
I go dey keep it fresh, I go dey wear live vest
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest eh
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Avoid arrest eh
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Backali
Larry Gaga