Phyno – Bombay (feat. Wizkid) Lyrics

Bombay Lyrics By Phyno

Bombay Lyrics
Bombay Lyrics
  • Artist Phyno
  • Featured Wizkid
  • Title Bombay
  • Album Bombay (feat. Wizkid) – Single

Yeah, yeah, ah!
Dokta Frabz don cure my craze
Whoa, whoa!
Eh! Starboy
Yeah, yeah!
Dokta Frabz, yeah!
Girl, I don't know, yeah
Maka Chukwu, maka gịnị?
I'm feeling your style, baby, come, ọ gịnị?
Come make we roll in my Lamborghini
Make you chop my money, I no mind, na God give me
Baby girl, 'cause your body dey burst my brain oh
Girl, I'm going insane oh
Baby girl, please make my day
'Cause their profit no reach my gain
Your bum bum bigger than Bombay
Your bum bum make me throw way
Ahan!
Na you dey for my mind, baby
Your bum bum bigger than Bombay
Your bum bum make me throw way
Ahan!
Na you dey for my mind, baby
Oh baby girl, your body bad nunu (Ahn!)
Come close, give me kiss nunu (Ahn!)
I dey for heat, blow me breeze nunu (Hoa!)
I'm spending with ease, come and eat nunu (Prrreee!)
Oh baby girl, your body bad (Ahn!)
Come close, give me kiss nunu (Yieee!)
I dey for heat, blow me breeze nunu
Me I'm spending with ease, come and eat nunu
Ha! I bu ya
Nwata bukwa ezigbo uru
Bịa solụ m, maka taata, ị ga-achụ m oyi ụgụrụa
Maka m kpọnye na be unu, i ghọta na m bụ guru
But, hapụ, I don't care, akpa mụ gbalụ ezigbo uru
Chai! Pịnọ pịnọ, ị dị soft ka bread
And ị ma I can't wait, oya, come to my bed
Nnwa, hunete ehunete, ka m tulee gị atulete
Ka mụ tinyete etinyete, ngwa ka anyị gaa lalụ n'ute
See, see, see, see, baby, I am feeling your moves
Baby, let's make a movie, gan
Come on straight to my room
Baby, stop all your fronting gan gan gan
Your bum bum bigger than Bombay
Your bum bum make me throw way
Ahan!
Na you dey for my mind, baby
Your bum bum bigger than Bombay
Your bum bum make me throw way
Ahan!
Na you dey for my mind, baby
Baby, comment tu t'appelles?
Baby, tell me what is your name and number?
I am, je m'appelle Wizzy
Baby, cesci co Porsche
I am feeling your movement
The way you dance to the groove
I believe in your government (Haa!!)
And I dey feel your parol
Haa! Nnwa, i nwee ya
Ọ bụ onye nyee gị ya?
Heh! Nnwa a dịka drawing, onye see ya?
Ha! I've been wishing for you, baby, ị ma na o teela?
And ị ma na I wepụtalụ m ya, imeela
O yikwa peteri, yipute peteri
Nwata maa mma ka Mary, m ga-ezu ya ka m bụ Deri
Haa! So give it to me, baby, make you no dull
Asa ọzọ ga-atụ down here, just one call, ịs ghọtago?
I am feeling your moves
Baby, let's make a movie gan
Come on straight to my room
I got all that you wanting gan
Girl, I like your parol
Baby, stop all your fronting gan
Come on leave my Caro
Baby sare tele me so
Your bum bum bigger than Bombay
Your bum bum make me throw way
Ahan!
Na you dey for my mind, baby
Your bum bum bigger than Bombay
Your bum bum make me throw way
Ahan!
Na you dey for my mind, baby

READ ALSO  Phyno – Gold Medal Lyrics (feat. Beepee & Pappy Kojo)

Leave A Comment