Canada (The Headies Remix) Lyrics By Magnito

See ehn
You and I know say Headies na the biggest awards for Africa
Dem don feel am for Atlanta
Na we get am for Nigeria
And this time
We dey am take from Naija to Canada
Canada, Canada, Canada
Canada, Cana'
Canada, Cana'
Canada, Cana'
Canada
Caanada oh
Ara re o, aramọnda
Ma jo Fuji wọ Canada o
Ara re eh eh eh eh, aramọnda o
Afrobeats wọ Canada o
Canada o
Toronto, Mississauga
Ye ma ja o
Ahn, Afrobeats on fire o
T to U and I wanna give it all to you
Uhhh juju, they no dey teach am for school
Headies we're going
Cana', Canada
Cana', Canada
Cana', Canada
Canada
Canada oh
Afrobeats music get how e dey take day
We get rap, we get trap, we get reggae
And the shawties dey bring their ikebe
Nollywood, Sam Dede
All the wrongs from the pass we don correct am
Beef, we don forget am
And the biggest artistes we don reward am
And the biggest awards na we get am
Daga Naija su ka kai Headies Atlanta
Toh a yanka mana tozo da hanta
A haɗa mana bredi da Fanta
Most beautiful toh sai ka ganta
Calabar
Jalingo, Taraba
Hair cut that barber
Headies to Canada
Na Canada
Cana', Canada
Cana', Canada
Cana', Canada
Yeeh Canada
Bulu akpa gi oya ka anyị gaba ka anyị gaba
Repping my culture fit na ankara
Baba the matter too sweet ofe nsala
Headies come first ka diokpala
Award dey for the winner
Gen z and millennial
Ọsịsọ nwa time na-agba ka cheetah
Singer or rapper crossing the border
Back from Atlanta
Bigger and better
Canada
Ka anyị banye banụ Canada
Ebe a na-eme Headies bụ Canada
Awamu ooo Canada
Canada
Ka anyị banye banụ Canada
Ebe a na-eme Headies bụ Canada
Awa mụ ooo Canada
Canada, Cana'
Canada, Cana'
Canada, Cana'
Ca', Ca'