Dis Love Lyrics By SPINALL

Siddon pon it, fine girl siddon pon it
Every other day, you go dey siddon pon it
Top Boy
Tell me baby girl how you dey o
Baby, tell me make I know how you dey o
Baby, tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
Dis Love na Walangolo
Dis Love na Wantintin
Make we play like we dey movie o
That kind play way u go dey play mummy o
Mummy o, Mummy o, Mummy o
Girl, na me go dey play Daddy o
Girl, if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o
So ma wa so panlangolo, oh oh
Wa so wa duro nle, oh oh
Baby make I dey where you dey, oh oh
Come make I show you special loving
So ma wa so panlangolo, oh oh
Wa so wa duro nle, oh oh
Baby make I dey where you dey, oh oh
Come make I show you special loving
Anywhere you dey, I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin dem no know dem go hate o
Kiss me baby, make dem vex yo
Carry the matter for their head o
Please me baby make I rest o
Nobody do me like you do o
Kiss me baby make dem vex o
Dis Love na Walangolo
Dis Love na Wantintin
Dis Love na Walangolo, o oh
Dis Love na Wantintin, o oh
Baby girl, I love you, siddon pon it o
Baby girl, come whine up on it o
I know you love this sweet sweet melanin
Oh girl na you go be my sweet senorita
American girls, come whine am for me
My Jamaican girls, come whine am for me
Ojota girls, come whine am for me
My Caribbean girls, come buss up for me
So ma wa so panlangolo, oh oh
Wa so wa duro nle, oh oh
Baby, make I dey where you dey, oh oh
Come make I show you special loving
London boy, come give it to me
All my Lagos boys, dem spend it on me
Jamaican boys, dem jam it for me
My American boys, dem swag it for me
So ma wa so panlangolo, oh oh
Wa so wa duro nle, oh oh
Baby make I dey where you dey, oh oh
Come make I show you special loving
Dis Love na Walangolo
Dis Love na Wantintin
Dis Love na Walangolo, o oh
Dis Love na Wantintin, o oh
DJ Spinall
Give it to me, give it to me, give it to me
Bust it, give it to me, give it to me, give it to me
Spinall Wagwan
Spellz