Double Wahala Lyrics By Oritse Femi

Ah, ori wo mi
Eleda dami ye o
Aha, this song is dedicated to Fela Anikulapo Kuti
Musical Taliban, number one
Obodo robodo
Ọpọlọ eye, e no be open eye
And if you're new in the game, make you go pay your tithes
Ṣebi ẹnu t'aja ma n fi n bọmọ rẹ ṣere, lo fi ma ṣa lẹba
Ah, ẹṣin to ṣiwaju ṣe b'oun naa la fi n jọba
Ote you dey dey there dey hate me, when I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami ko dẹ kan aye
Ẹ ma lọ f'ọṣẹ yi mi o, if I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me, Mr Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
Double wahala for dead body, haba
And the owner of dem body
Double wahala for dead body
Abeg no stop am, Obodo I dey enjoy gan
And the owner of dem body
Ote you dey dey there dey hate me, when I dey hustle for my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami ko kan aye
Ẹ ye maa f'ọṣẹ yi mi o, if I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me, Mr Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
Many many things happen for Ojuelegba (Skamma duro're)
And if you do anyhow, niṣe ni wọn ma ṣa ẹ lẹgba (Wo, ma wo ma wo ma wo wẹyin o)
Abi you find yourself o inside Surulere (Ah u wan go, u wan go Shitta)
B'awọn ọmọ aye ba ka ẹ mu, o ma sare lele (Wa sare kabakaba)
Ah from Ikeja to Bariga
From Bariga to Gbagada
From Gbagada to Mowe
Mo ṣe n jaye mi ko kan aye, iye o oh oh oh oh oh oh oooh
Ah ori wo mi
Elẹda mi ye o
Double wahala for dead body (Double wahala for dem body)
And the owner of dem body (Double wahala for dead body)
Double wahala for dead body ( Yeee o, na wahala u dey find o)
And the owner of dem body
Ote you dey dey there dey hate me, when I dey gbadun my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami ko dẹ kan aye
E ma lo koba mi o, if I like I spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
Ọpọlọ eye, e no be open eye
And if you're new in the game, make you go pay your tithes
Ṣebi ẹnu t'aja ma n fi n bọmọ rẹ ṣere, lo fi ma ṣa lẹba (All eyes opened)
Ẹṣin to ṣiwaju ṣe b'oun naa la fi n jọba
Ha ha ha, ote you dey dey there dey hate me, when I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami ko dẹ kan aye
Ẹ ma lọ f'ọṣẹ yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me, Mr Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
Ha, arara loju alara
Ororo loju oloro
Arararara, ororororo