Mavo, Ayra Starr & Shallipopi – Escaladizzy II (feat. Zlatan) Lyrics

Escaladizzy II Lyrics By Mavo

Escaladizzy II Lyrics
Escaladizzy II Lyrics
  • Artist Mavo
  • Featured Ayra Starr, Shallipopi, Zlatan
  • Title Escaladizzy II
  • Album Escaladizzy II (feat. Zlatan) – Single

Where I sabi you wey I go pass my Backwoods?
"Givers never lack," finish one of my uncles
You give job to middleman wey you no fit handle
If you think say you dey para, I dey para pass you
I can blow your mind in a million ways
Looking so demure 'cause the kudi don dey
Blow the minimum wage on top silicon babe
You too like better thing but you no dey wan pay
Brand new Ferrari go skkrt, skkrt
Different cars, different occasion
Rolls-Royce, Bentley Bentayga
Escalade, I pack all the girls, kilo
No forget the boys start from zero
Backshot on the bed, she hold my pillow
Kilo say make we kill, that's a ten kilo
Kilo, kilo, kilo
No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea'
We dey ok, Kilo loke
Bọbọ yii behave, make you no go collect
Para for your pocket, if you give me connect
Kilo
Make you no go collect less, make you no go collect less
If you give me connect
Fagbo, mo ti fagbo
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head"
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jẹ nbẹ, flex, flex, step kilo
Flex, flex, step, before we jẹ nbẹ, flex, flex, step kilolo
Play safe, make you no go collect red
You must have heard
We dey spend money like we no get budget
Ayy, ayy, ayy
Mo ti tẹ key, control C
Photocopy of the body, na soapy
Say we go see, how e go be
'Cause agidi, only go lead you
I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning
Young gara jiggy, Escaladizzy, yeah
Gold, diamonds, I am freezing
Can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah
Let that one sink in
Na me get the trailer and film tricks
Gangsters love me like simpy
E dey rush like dollar on printing
Everything minty
Fagbo, mo ti fagbo
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head"
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jẹ nbẹ, flex, flex, step kilo
Flex, flex, step, before we jẹ nbẹ, flex, flex, step kilolo
One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing
I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things
Bumper shorts, crop-top, no panties
They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit
Okay, no wire, no light
They get stove, no rice
They go left, I go right
They get brain, dem no wise
Look at us, we are not like those ****
Wey dey see bill dey shiver
They leave cana dey smoke cigar
Their lagbaja dey play guitar
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
Fagbo, mo ti fagbo
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head"
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jẹ nbẹ, flex, flex, step kilo
Flex, flex, step, before we jẹ nbẹ, flex, flex, step kilolo
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
Mo ti fagbo in the back of the
This your cana, I dey feel am for my head
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy?
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah

READ ALSO  Ed Sheeran – The A Team (Live) Lyrics

Leave A Comment