Flash & SPINALL – Fididi (Mixed) Lyrics

Fididi (Mixed) Lyrics By Flash

Fididi (Mixed) Lyrics
Fididi (Mixed) Lyrics
  • Artist Flash
  • Featured SPINALL
  • Title Fididi (Mixed)
  • Album NYE 2025 (DJ Mix)

No go rest until you're mine, baby
Yeah, gimme di Fididi, Fididi
Badman singing like wild canary
Say gimme the Fididi, Fididi
I fit make your wishes come to life, baby
Like a genie, a genie, a genie
Girl, you're looking real nice, baby
Please give me di Fididi, Fididi, uh
You know I want you
You know I need you
Shey you go gimme pass
Make I do ogbeche o
You know I need you
Talk say I want you
Baby girl, gimme pass
Make I do like Jay Jay o
You know I want you
You know I need you
Shey you go gimme pass
Make I do ogbeche o
You know I need you
Talk say I want you
Baby girl, gimme pass
Make I do like Jay Jay o
No go rest until you're mine, baby
Yeah, gimme di Fididi, Fididi
Badman singing like wild canary
Say gimme the Fididi, Fididi
I fit make your wishes come to life, baby
Like a genie, a genie, a genie
Girl, you're looking real nice, baby
Please give me di Fididi, Fididi, uh
You know I want you
You know I need you
Shey you go gimme pass
Make I do ogbeche o
You know I need you
Talk say I want you
Baby girl, gimme pass
Make I do like Jay Jay o
You know I want you
You know I need you
Shey you go gimme pass
Make I do ogbeche o
You know I need you
Talk say I want you
Baby girl, gimme pass
Make I do like Jay

READ ALSO  Niniola & OSKIDO – Rababa Lyrics

Leave A Comment