Sean Tizzle – Fiji Love Lyrics

Fiji Love Lyrics By Sean Tizzle

Fiji Love Lyrics
Fiji Love Lyrics
  • Artist Sean Tizzle
  • Title Fiji Love
  • Album Fiji Love – Single

Waiting for a long time
E get I as dey feel baby make I no go loose my mind
Give me that good love
Give me that good love
Don’t you keep me waiting o
Want to feel your body next to me
My love, your love, baby don't be shy
Tonight we getting freaky (No)
Water like Fiji
Been locked up for too long
Baby set me free
Make I chop you like kilishi (Wọn'mi si)
Make her water like Fiji
K'Oluwa ma ṣọ mi
Mo ti di f'Ọlọrunṣọ
Lọwọ alaroka ọmọ Adamọ
Wey wan come between me and my baby
Make we kerewa (Yeh yeh)
Make I chop am like an animal
Hmm, cuff you like a criminal
And this movie is not for cinema
Make we jamina (Yeh yeh)
Ṣe you get stamina?
Make I touch down for your terminal
I get many styles kamasutra
Gbe mi lọkan, ọrọ kan n gbe mi lọkan
Ara mi wa lọna o
I no fit wait, na where you dey
Baby what's your ETA?
Take you to pataliputra
Make I shine am like Supra, oh oh oh
Chop am like crackers, oh oh oh
Ain’t nobody badder
My love, your love, baby don't be shy
Tonight we getting freaky
Water like Fiji
Been locked up for too long
Baby set me free
Make I chop you like kilishi (Wọn'mi si)
Make her water like Fiji
K'Oluwa ma ṣọ mi
Mo ti di f'Ọlọrunṣọ
Lọwọ alaroka ọmọ Adamọ
Wey wan come between me and my baby
Make we kerewa
Make I chop am like an animal
Hmm, cuff you like a criminal
And this movie is not for cinema
Make we jamina
Ṣe you get stamina?
Make I touch down for your terminal
I get many styles kamasutra

READ ALSO  Sean Tizzle – Alhaji Abass Lyrics

Leave A Comment